Текст песни Kaestyle feat Omah Lay - Blessings

Здесь вы найдете слова песни Kaestyle feat Omah Lay - Blessings. Наши пользователи находят тексты песен из различных источников в интернете, также добавялют самостоятельно. Вы можете скачать текст песни Kaestyle feat Omah Lay - Blessings и его перевод. Также вы можете добавить свой вариант текста «Blessings» или его перевод для сайта Pesni.net!
Yakniga
[Intro: Kaestyle]
Eh ya eh
Eh ya eh
Ehh
Uweh Uweh!
Eh ya eh
Eh ya eh
Ehh
Uweh Uweh!

[Verse 1: Kaestyle]
Bookie boy e don price property for the island
Finally I'm moving out the zanga
Anything I touch e come dey sound hands
Oh
I remember when I no dey kpolowo the cheese for my mama
Now I put the Barney on designer
Cos when Oluwa bless you e be final

[Chorus: Kaestyle]
Aya ya yai!
I no fit shout
With the blessings in my life I can't decide to close my mouth no!
Aya ya yai!
I no fit shout no
With the blessings in my life I can't decide to close my mouth no

[Post-Chorus: Kaestyle]
Eh ya eh
Eh ya eh!
Ehh
Uweh Uweh!
Eh ya eh
Eh ya eh
Ehh
Uweh!

[Verse 2: Omah Lay]
Say na me wey hold the map
So them follow me without torch light o
Talk talk is cheap for the mouth
Dem mama dem papa hold light o
Anybody wey get e problem
Come follow me cross the border
Anyhow e big I go solve them
I'm a bad boy from porta
So I want all the fake people them to die
I no go follow them sympathize
Pocket is big hundred e alert
God is real I can testify

[Chorus: Kaestyle]
Aya ya yai!
I no fit shout
With the blessings in my life I can't decide to close my mouth no!
Aya ya yai!
I no fit shout no
With the blessings in my life I can't decide to close my mouth no

[Post-Chorus: Kaestyle]
Eh ya eh
Eh ya eh
Ehh
Uweh Uweh!
Eh ya eh
Eh ya eh
Ehh
Uweh!
Вы можете предложить свой вариант текста песни «Blessings» Kaestyle feat Omah Lay с аккордами или табами. Также принимается перевод песни «Blessings». Если вы не нашли что искали, то можете просмотреть все тексты песен исполнителя Kaestyle feat Omah Lay или воспользоваться поиском по сайту.