Текст песни Yemi Alade - Amazing Grace

Здесь вы найдете слова песни Yemi Alade - Amazing Grace. Наши пользователи находят тексты песен из различных источников в интернете, также добавялют самостоятельно. Вы можете скачать текст песни Yemi Alade - Amazing Grace и его перевод. Также вы можете добавить свой вариант текста «Amazing Grace» или его перевод для сайта Pesni.net!
Yakniga
Ahhhhhhhh ah ah aha ha aha
Mmm ahhhh (crocodile skin)

Na your amazing grace dey jeep me going
When I'm falling over
Your live dey pick me up
Mmm
You know just what to do when I'm going under
You give me power
Your love dey make me stronger

My mind over matter
So hot I'm hotter than lava
Whose bad dem know that I'm badder
Enemies dey but I still dey jaiye
I no dey tire, I came I saw and I Conquered
Can't reach me you need a ladder
I'm flying high helicopter
Ajee
High high hugh higher Higher Higher

Lailailaialialaialai Higher
My mind over matter
Oga dé
Owo oti ni Kora ile
Me as I dey
I swear ability over dey
As - dey move
E dey cause gobe
Big sunami
Everything dey shake
My melodies
Sweet pass koté
Black Mercedes
Make I fit to reason my

MY MIND OVER MATTER
So hot I'm hotter than lava
Whose bad dem know that I'm badder
Enemies dey but I still dey jaiye
I no dey tire, I came I saw and I Conquered
Can't reach me you need a ladder
I'm flying high helicopter
Ajee

High high hugh higher Higher Higher
Lailailaialialaialai Higher

Тексты лучших песен Yemi Alade

Вы можете предложить свой вариант текста песни «Amazing Grace» Yemi Alade с аккордами или табами. Также принимается перевод песни «Amazing Grace». Если вы не нашли что искали, то можете просмотреть все тексты песен исполнителя Yemi Alade или воспользоваться поиском по сайту.