Текст песни Rema - OZEBA
London
Another banger
[Verse 1]
All of my guys dem dey tell me say me I be party animal
Who be that girl wey dey shake her ikebe for back, me I want her, I like her (Arrg-arrg)
Whether the ikebe na real or fake, abeg, just dey back am (Come, come)
How you go sell me money, then I spray the money, then you come dey pack am?
You no see say na Balenciaga I dey rock, abeg, no dеy march am
Me wey be arеa-boy, I dey do my things, zaga-zigi, zigi-zaga (Grr)
[Pre-Chorus]
"Rema, what is the matter?"
I go prove to them say somebody badder, eh
Somebody wicked, eh
I go do my best to make all of una vex
I don commit for my set
I don intercept
I don put the game for reset
Shey, you wan gatekeep who sabi jump fence, eh?
[Chorus]
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba (Hm, hm, hm), ozeba, ozeba, ozeba (Arrg-ra-ra)
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
[Verse 2]
Emu ati awon guys, e mi italawo, e mi itolowo
Italawa, itolowo, ita, itolow, eh-eh
They want a banger, eh-eh?
Give them back to back, eh-eh
Buss up their medulla, arrg-arrg
Tell all your faves that I ask you to ask them, "Who's their daddy?", huh
H-I-M, huh, I'm that nigga (Uh-huh)
I'm that, huh, I'm that nigga, huh (Uh-huh)
Father figure (Uh-huh), huh, huh, huh
I dey vex every day, only thing wey fit make me dey happy na ikebe
Internet gangster, that thing wey you talk, make you come my front, make you for répété
[Pre-Chorus]
"Rema, what is the matter?"
I go prove to them say somebody badder, eh (Eh?)
Somebody wicked, eh (Eh?)
I go do my best to make all of una vex
I don commit for my set
I don intercept
I don put the game for reset
Shey, you wan gatekeep who sabi jump fence, eh?
[Chorus]
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba (Ayy, ayy, ayy, ayy), ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba (Ahh)
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba (Arrg-ra-ra)
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
О чём эта песня
Песня Rema «OZEBA» — это дерзкий афро-поп-гимн про вечеринку, самоутверждение и умение «зажечь» так, что все вокруг только и говорят о тебе. Настроение здесь — бравада и лёгкая агрессия: герой называет себя «area-boy», щеголяет в Balenciaga, разбрасывает деньги и требует внимания девушки, которая трясёт «ikebe» (попой). Главный приём — гипнотический, почти заклинательный повтор «ozeba» в припеве, который вместе с междометиями вроде «arrg-arrg» и «grr» создаёт ощущение ритмичного натиска. В тексте также слышен вызов тем, кто сомневается в его статусе: он «перезагрузил игру» и не позволит «гейткипить» тех, кто умеет прыгать через забор. В целом это трек-энергия, где важнее не смысл, а атмосфера победителя, который пришёл развлекаться и доказывать, что он «некто».
Комментарии